

Prompt / Lyrics
This no be wetin you promise me, I give you my all but when I need you the most you abandon me,i no go ever regret loving you You dey special ,my ride or die,my catel. So this is goodbye,this na how you leave me,without saying a proper goodbye,after everything wey we don go through,after all the promises. You and me we go our separate ways,I been think say we go dey together forever,I no know say you go give up on us just like that. I no fit eat without you,I no fit breath without you,you be my energy So this is goodbye,this na how you leave me,without saying a proper goodbye,after everything wey we don go through,after all the promises Goodbye my love,goodbye my best friend, if where you dey dey make you happy,I wish you the best.
Tags
Rab female
1:40
No
8/19/2025